TODAY-TODAY

Akinwunmi John
1 min readMar 22, 2022

--

Today-today my body go take refuge,
for the OGBONGE MESSIAH wey dey palatable

For this table I wan dey stable
Sotey I stand fit, I dey unshakable

Wetin man go fit wan ask for wey you no go fit to do?

Baba JESU ìwọ nìkàn ló wà able
Nítorí tí e mo tí wà comfortable
In fact, mo tí di incredible

Èmi ní Akin mo wà capable
My JESUS I say you are the truth
You are definitely not a fable

You are my nest in which I rest,
my first and forever the best

In your glory I am relentless
In your glory, I shine the brightest

I am awesome because of you,
and none is comparable to you
As you are,
the rock that never moves
but still, make moves

Your grace has made it certain that;
Dim lights are no longer my plight
So now,
I’ll be done dealing with road paths I’m taking flights,
from grass to grace I’ve attained heights,
because you LORD have fought for me the good fight.

--

--

Akinwunmi John
Akinwunmi John

Written by Akinwunmi John

I express to the best of my capacity using this medium. Most times poetry, other times everything else. <See About>

No responses yet